Ou suis je ?
Parole de Kangpe lyrics
Nneka
Paroles Nneka Kangpe
So na so I be a condition come make you aje like this
You say your husband na i leave you,you say i go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey Kangpe
Nothing fit ,fit shake you,nothing fit ,go fit break you
But you rake before
Na you talk say you no go put man before God
Oh,see yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God oh
REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,the thing en no fit kill you
Na i go make you strong it go make you strong
The thing en no fit kill you na i go make you strong,it go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with
You talk say,you be big man
because you fit raise your hand,fit beat your pickin beat your wife
You sabi,bible well oh
Dey go church everyday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him
419,ole thief,basket mouth,ojoro
But you know how I be
When wind blow fowl ynash go open very very well oh
REFRAIN
As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil because his rod and his staff are with you
You have come this far to sing your mistery
[ Merci à stel d'avoir ajouté ces paroles ]
» Corriger les paroles ?
LES DEDICACES POUR Nneka
Par JOANA le 2009/11/04 19:38
J'AIME TROS TA MUSIQUE TU CHANTE TROS BIEN TU EST MON FANE PRéFéRER DES GROS BISOUS POUR TOI
Par le 2009/07/15 15:34
Cest les paroles de Heartbeat vous dites nimp!! Nneka est trop forte
Par le 2009/06/22 22:08
grave!! ce ne sont pas les paroles de la chansson showing love mais de africans
Par le 2009/05/22 16:22
les paroles de showin' love sont totalement fausses.se st celle de africans
Par essy le 2009/05/13 18:42
nneka - running away lyrics
Par olC@y le 2009/02/25 19:36
franchement je kiff trop elle déchire tout simplement instru et paroles emportantes
Par Tchoup' le 2009/02/20 14:45
déjà que j'aimais cette musique , mais alors en sachant les paroles ♥ juste magnifique .
La suite de l'actu de Nneka sur ton e-mail :
TOP 5 Musiques Nneka
-
1
-
2
-
3
-
4
-
5
ILS EN PARLENT DANS LES FORUMS
Sois le premier a lancer un sujet sur Nneka en cliquant ici !
Actualité Musique
Michael Jackson : la folie "This Is It" va perdurer
L'exploitation du film dédié au chanteur terminée, la date de sortie du DVD vient d'être annoncée.
Actualité People
Michael Jackson mis en bouteille !
Le roi de la pop devrait faire fureur à Noël grâce à son parfum conçu avec quelques-uns de ses cheveux.
FR
RSS
great iphone

















