Paroles de Suffri

Nneka
21926
Suffri
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of redemption, naija, naija
We dey talk of your solution, oya but
Tell me where the resolution cause nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother and still your wish na my order, oh
But nothing dey change we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh...yeh yeh yeh
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces
As this life goes on, I remember all the things I have achieved
The sunset, thunder and the storms show that we have truly really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na waitin your sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh
To see us rise we must fall, we must rejuvenate
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o
InterprèteNneka
LabelSMI
Paroles ajoutées par nos membresParoles ajoutées par nos membres